Be Sure You Can Control Your Laughter Before Reading These Funny Warri Proverbs

Posted on the 27 February 2024 by Info4blog

Apart from the being the home of entertainers, one thing that make the people of Warri unique is the way they speak. When a Warri person speak their pidgin, everyone loves it, they all want to speak like them. You know why ? It’s because they appreciate and show pride when speaking the Pidgin.

In Today’s article we will be taking a look at 70 hilarious but wise proverbs from Warri. To make it more interesting, I will be using the Pidgin language and translating some of these proverbs.

1. Naked person nor dey put hand for pocket.

Meaning: You can’t do somethings if there are no certain conditions.

2. Na person wey never dey hungry dey find scissors cut indomie spices.

Meaning: If you want to achieve success in life you should have no room for delay.

3. Antelope wey follow Lion go catch fish, make e put am for mind say whether dem catch fish or not, Lion food don set.

Meaning: If you keep bad friends, you will one day get into trouble even if you were innocent.

4. This one fine, this one fine na the reason mad man dey carry plenty load.

5. Do you know who I am? Do you know me?..Na so go slow take dey start.

6. No matter the amount of press-up lizard do, e no fit get muscle pass crocodile.

7. Feel at home, feel comfortable…e dey make visitor spoil remote control.

Meaning: Being too friendly with everyone brings unnecessary insults

8. No matter how bicycle fine nothing concern am with filling station.

9. Stubborn Dog wey run away from him master because of hunger go end up as good for calabar man pot.

10. Cow wey dey rush go America go return as corn beef.

Meaning: Just be patient with life. Don’t be an hurry to do something or make money!

11.To piss dey easy but fowl nor fit.

12. . E de clear pimple, e de clear heat rashes na so bleaching take dey start.

13. If you like wear monkey suit carry am go America, banana go still disgrace am.

14. No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.

Meaning: Control your anger, temper doesn’t solve any problem

15To kolo no hard na the trekking be the wahala.

Meaning: It’s easier said than done.

16. You no need spoon or fork to chop slap

17. The cassava today fit be gari tomorrow

Meaning: No condition is permanent

18. If mad man don beat you before,if you see mechanic you go run.

Meaning: Once bitten twice shy.

19. Make I chop this man money, Make I Chop this na money. Na so ashawo take start.

20. Nor be everything wan touch your hand you go put for mouth.

Meaning: Silence is golden. It’s not everything you see, you talk about.

21. Who dey hold landlord rent no fit fry stew with curry.

22. Na condition make crayfish bend

23. Pikin wen say him mama worwor dey use style call him papa blind man.

24. Nor be who first get belle go born boy

25. I am covered with the blood of JESUS, no mean say make you no lock your door before you sleep……….See More